Skip to content

Aso – No Longer Slaves Pidgin Version

No Longer Slave Pidgin Version Download and Lyrics | Aso

Download No Longer Slave Pidgin Version By Aso

Download No Longer Slave Pidgin Version By Aso (MP3)

GET AUDIO

Lyrics for No Longer Slave Pidgin Version By Aso

VERSE
Mr devil oo You just dey look me ye!
Abi You think say I no get anybody
Wey dey for my side ehh
But I want to yarn You say
I no dey under Your feet again oo
Because my papa dey for my side
And Him done scatter the chain oo
I know say I be human being
But my Papa Him be Super Being
No body fit try me
I say no body fit tie me
I know say no be for mouth ooh
Na my Papa give me confidence
Because Him dey for my side
For my side

CHORUS
I no dey under the devil Chain again o
Cos I be Papa God pikin
Am no longer a slave to fear
Cos I be, Papa God pikin

VERSE
You unravel me with a melody
You surround me with a song
(a song a song a song)
Of deliverance (uhhhh Uhhh)
From my enemies (ehh ehhh)
‘Til all my fears are gone
(Gone gone gone gone gone)

CHORUS
Am no longer a slave to fear
I am a child of God
I no dey under the devil Chain again o
Cos I be Papa God pikin

BRIDGE
Ohh ohh ohh ohh ohh
Ohh ohh ohh ohh ohhh
You split the sea
So I could walk right through it
My fears are drowned in perfect love
You rescued me
And I will stand and sing
I am a child of God
I be Papa God pikin

CHORUS
I no dey under the devil chain again o
(Cos I be Papa God pikin)
Am no longer a slave to fear
(Cos I be Papa God pikin)

Connect and Follow GospelSongsNG

FACEBOOK TWITTER TELEGRAM

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *