Jesus You Sweet Download and Lyrics | Aso
Gospel Music Minister, Worship Leader, Aso releases powerful single titled “Jesus You Sweet“.
Download Jesus You Sweet By Aso (MP3)
Lyrics for Jesus You Sweet By Aso
INTRO
Oh oh oh oh oh oh ohh
Eh eh eh eh
Jesus You Sweet oh
VERSE
People tell me say me I no go blow
Say because I dey sing christian song
Say my song no go reach anywhere
But as they see say I just dey grow
The Grace of God just dey make me blow
E be like jass oooh
But am living by the Grace of God
CHORUS
Jesus You Sweet oo You Sweetee passee milo
Nothing Sweetee passee You oo You’ll always be my hero
Nobody serving in God’s vineyard Will ever be disappointed anyhow
Jesus You Sweetee passee Lilo
VERSE
Sun ce wai baza mu Kai ba Gashi yanzunnan (sun sha kunya)
Domin Ubangiji Yesu ne shine (Mai goyon bayana)
Jesus You love me, You too love me
You no go let anyone hurt me
Don Kaunarka da dadi
(Tafi suya, nama, alewa, shawarma, pizza)
Ta fi ruwan Zuma dadi, soyayyarka da dadi
The way You love me (huh huh huh)
E just dey sweet me,
(E Sweetee passee milo)
(E Sweetee passee Lilo)
Chorus
Jesus You Sweet oo You Sweetee passee milo
Nothing Sweetee passee You oo You’ll always be my hero
Nobody serving in God’s vineyard Will ever be disappointed anyhow
Jesus You Sweetee passee Lilo
Jesus You Sweet oo You Sweetee passee milo
Nothing Sweetee passee You oo You’ll always be my hero
Nobody serving in God’s vineyard Will ever be disappointed anyhow
Jesus You Sweetee passee Lilo
Bridge
Dem been tell me say I no go fitu reachee my goal

Now am rich, my Papa God done bless me oh

Outro

Leave a Reply