Skip to content

Awesome G.- Over Do

Over Do Download and Lyrics | Awesome G.

Awesome G Over Do mp3 image

Download Over Do By Awesome G. (MP3)

GET AUDIO

Lyrics for Over Do By Awesome G.

Chorus
You Dey Do Wetin Man No Fit Do
And You No Wan Nothing To Border Me
Na By Him Grace
I Move And Breath
Papa Na You Its All Belong To You

Verse 1
The Lord Is My Shepherd
I Shall Never Ever Want
Na You Be Daddy Wey Dey Pampa
You Put In Your Arms To Stay
The Wey You Love Me Like This
I Can Not Even Explain
You No Dey Make Me Dey Border
You Dey Make I Call If I Wonder

Chorus
You Dey Do Wetin Man No Fit Do
And You No Wan Nothing To Border Me
Na By Him Grace
I Move And Breath
Papa Na You Its All Belong To You

Verse 2
You Say Make I Raise Up
Say My Light Don Come
But People Still Dey Fine Me
I No Go Fear I Dey Your Hands Oh
If I Jam Trouble I Go Call You
You No Dey Carry Me Play
You Wey Dey For My Back
Olorun Tolagbara Osubare Mare

Connect and Follow GospelSongsNG

FACEBOOK TWITTER TELEGRAM

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *