Skip to content

Sunday Ajanaku – A Very Big God Ft. Nike Adelaja [MP3 and Lyrics]

A Very Big God Download and Lyrics | Sunday Ajanaku Ft. Nike Adelaja

Nigerian Gospel Music Minister, Worship Leader, Sunday Ajanaku features Nike Adelaja in powerful single titled “A Very Big God“.

A Very Big God By Sunday Ajanaku Ft. Nike Adelaja

Lyrics for A Very Big God By Sunday Ajanaku Ft. Nike Adelaja

[Chorus]
(I have a very big God o 2x)
parararara parapararaaa
(I have a very big God o 2x)
Yelelelelelelelele

[Hook]
I have a God wey nor dey
disappoint like Your tailor/
I have a God wey nor dey
disappoint like Your designer/

I have a God wey no dey
disappoint like ur mechanic o/
Erujeje Oba mimo
Hallowed be Thy Name

[Chorus]
(I have a very big God o 2x)
parararara parapararaaa
(I have a very big God o 2x)
Yelelelelelelelele

[Verse 1]
When You give ur tailor cloth
e go post You, post You so tey/
At the end of the day
e go tell You sey
NEPA light nor dey/

E go dribble You left & right eyy
e go fling You back & forth o/
E go ask You sey who dey for
this world wey nor dey disappoint o/

[Refrain]
But Jesus love me, love me so tey
E do many things for me/
He love me, love me so tey
E give him life for me/

He love me, love me so tey
E turn my life around o/
I have a very big God o
He’s always by my side.

[Hook]
I have a God wey nor dey
disappoint like Your tailor/
I have a God wey nor dey
disappoint like Your designer/

I have a God wey no dey
disappoint like ur mechanic o/
Erujeje Oba mimo
Hallowed be Thy Name

[Chorus]
(I have a very big God o 2x)
parararara parapararaaa
(I have a very big God o 2x)
Yelelelelelelelele

[Verse 2]
I have a God wey nor go
break my heart like brother Lagbaja
I have a God wey nor dey
disappoint me like brother Lagbaja

I have a God o wey nor go
turn my life to jagajaga
Na my friend,
e nor go let me dey suffer suffer

[Refrain]

[Hook]
I have a God wey nor dey
disappoint like Your tailor/

I have a God wey nor dey
disappoint like Your designer/

I have a God wey no dey
disappoint like ur mechanic o/

Erujeje Oba mimo
Hallowed be Thy Name

(Atofarati Oyigiyigi eh)
(I have a very big God 2x)

Download A Very Big God By Sunday Ajanaku Ft. Nike Adelaja (MP3)

GET AUDIO

Connect and Follow GospelSongsNG

FACEBOOK TWITTER TELEGRAM

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *