Skip to content

Psalmistaa – If No Be God

If No Be God Download and Lyrics | Psalmistaa

Psalmistaa If No Be God mp3 image

Download If No Be God By Psalmistaa (MP3)

GET AUDIO

Lyrics for If No Be God By Psalmistaa

Eh e eh
eee yeah
If no be God hunger fo don waya my head o
sapa fit dey frustrate my lifey o
hypertension fo don do me sege
I fo dey get special care fo F M C eee
bad economy fo don run me down o teh eteh
straight bullet fit don locate my head oooooo
even trailer fit don crush my head fo jos road ooo
Mama fo don cry taya fo her only boy

Hook

Opara chineke na You dey cover me
You too dey favour me
Helper of the helpless my ever present help
You just dey favour me
The fourth man in furnace You no dey disappoint o
Your name e too sure o o o
that’s why I dey celebrate Your name o o o o
I go cast Your name anywhere I dey o o o o

Great is Your faithfulness ayeraye
I go dey hail Your name omanshala
nah You dey cook wetin no one fit cook for me
If I see a new day ayeraye
I’ll give You a new praise omanshala
why You love me jejeli I no fit explain
I dey go hell but mercy draw me back o o o o o
I fo no know wetin dem dey call salvation
If no be Gooood
Lucifer fit dey control my keypad
nah bad bad things fo dey always sweet my mind o o falala

Hook

Opara chineke na You dey cover me
You too dey favour me
Helper of the helpless my ever present help
You just dey favour me
The fourth man in furnace You no dey disappoint o
Your name e too sure o o o
that’s why I dey celebrate Your name o o o o
I go cast Your name anywhere I dey o o o o

Great is Your faithfulness ayeraye
I go dey hail Your name omanshala
nah You dey do wetin no one fit do for me
If I see a new day ayeraye
I’ll give You a new praise Omanshala
Why You love me tenderly I no fit explain
Everything dey fall in place for my good
Blood of Jesus dey fight my battles
Because of You uuuu
Angels sef don become my bouncer
Goodness and mercy always dey my back oo gidigba

Hook

Opara chineke na You dey cover me
You too dey favour me
Helper of the helpless my ever present help
You just dey favour me
The fourth man in furnace You no dey disappoint o
Your name e too sure o o o
that’s why I dey celebrate Your name o o o o
I go cast Your name anywhere I dey o o o o

Opara chineke na You dey cover me
You too dey favour me
Helper of the helpless my ever present help
You just dey favour me
The fourth man in furnace You no dey disappoint o
Your name e too sure o o o
that’s why I dey celebrate Your name o o o o
I go cast Your name anywhere I dey o o o o

Onana
Kenkele koroboto
Kenkele koroboto
Kenkele koroboto
Kenkele koroboto
Koroboto oo yeah koroboto
Kenkele eee koroboto
Kenkele koroboto
Koroboto oo uhn
Koroboto

Connect and Follow GospelSongsNG

FACEBOOK TWITTER TELEGRAM

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *