This Year Download and Lyrics | Pastor Courage
Pastor Courage, Nigerian Gospel Music Minister release “This Year”, a prophetic declaration to usher into the year, 2020.
Pastor declare the year, 2020 as year of abundance and blessings.
Lyrics for This Year By Pastor Courage
[Intro]
Pastor Courage
[Verse 1]
Papa God I dey sing tHis song to You
this year You must bless me belle full
No let my enemies to mock me like a fool
Them say I no get sense because I dey serve You
But one thing I know be say Papa God no dey owe
His promises and blessings no dey ever old
If You serve Papa God E go sama You with blessings
Make una come ooo make we sing tHis song to God, Chai
[Chorus]
Papa God we go make money this year
This year, this year Amen
Papa God we go buy house this year
This year, this year Amen
Papa God we go celebrate this year
This year, this year Amen
Papa God we go make am this year
This year, this year Amen
[Verse 2]
People wey dey look for money
Dem go get am o
People wey dey look for a job
Dem go get am o
People wey dey look for a house
Dem go buy am o
People wey dey look for a car
Dem go drive am o
And if your own na sickness o
You are heal o
This year, this year
[Chorus]
Papa God we go make money this year
This year, this year Amen
Papa God we go buy house this year
This year, this year Amen
Papa God we go celebrate this year
This year, this year Amen
Papa God we go make am this year
This year, this year Amen
[Outro]
Papa God
Papa God
Leave a Reply