Skip to content

Chibuzor Okere – Plenty Plenty Ft. Prinx Emmanuel [MP3, Video and Lyrics]

Plenty Plenty Download, Video and Lyrics | Chibuzor Okere Ft. Prinx Emmanuel

Nigerian Gospel Music Minister, Worship Leader, Chibuzor Okere features Prinx Emmanuel in powerful single titled “Plenty Plenty“.

Plenty Plenty was produced by Corektsound.

Download Plenty Plenty By Chibuzor Okere Ft. Prinx Emmanuel

Lyrics for Plenty Plenty By Chibuzor Okere Ft. Prinx Emmanuel

[Verse]
Everyday
I no go hide am
See wetin the lord dey do for me Na Plenty

I praise Your Name
Hallelujah!
Wetin the lord dey do for me
E many

Jehova Jireh
Nara ekele n’ne yegi
(Agama para alleluya)
Para halleluyah

Jehova Nissi Nara ekele njiri bia
(Agama buru alleluia bugara papa)
Iheoma Chukwu

[Chorus]
Plenty Plenty things
I dey see
Plenty Plenty things
All the time

[Rap]
Take a look at me bros
Wetin u dey see bros
Shey na Plenty blessings wey dey follow me
Plenty still dey for the Hilux

Ekene diri Jesus
Naim way dey give us
Shaybi naim dey make when we want to collect our cut we nor dey use scissors
Plenty Plenty I dey pariwo

Plenty Plenty blessings I dey carry go
Blessings that added no sorrow and when we dey ball
We’ll be balling like Taribo
When You look at my life

Na Plenty Plenty You go see
Because I’m serving the God of Plenty Plenty
Plenty Plenty

[Chorus]
Plenty Plenty things
I dey see
Plenty Plenty things
All the time

Plenty Plenty things
Plenty Plenty
Plenty Plenty things
Plenty Plenty

Ah ah ha ha
Eh eh eh eh eh

Download Plenty Plenty By Chibuzor Okere Ft. Prinx Emmanuel (MP3)

GET AUDIO

Video : Plenty Plenty By Chibuzor Okere Ft. Prinx Emmanuel

- Otuaka chineke any Ayo ooooo - Joy Overflows

Connect and Follow GospelSongsNG

FACEBOOK TWITTER TELEGRAM

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *