Skip to content
Home >> Nigerian Gospel Songs >> Sonnie Badu Songs >> Sonnie Badu – Wellu Wellu [MP3, Video and Lyrics]

Sonnie Badu – Wellu Wellu [MP3, Video and Lyrics]

Wellu Wellu Download, Video and Lyrics | Sonnie Badu

US Based Ghanaian Gospel Music Minister, Pastor, Sonnie Badu features the  in new single titled “Wellu Wellu”.

Wellu Wellu is off the Rhythms of Afrika (Live in Atlanta) Album.

Download Wellu Wellu By Sonnie Badu

Lyrics for Wellu Wellu By Sonnie Badu

I make wellu wellu for Jesus
(Wellu wellu for Jesus)
I make fine, fine for Jesus
(Fine fine for Jesus)
You do me well oh
(Well ooh)

I no know wetin I do
Wey make You love me so
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)

I no know wetin I/You see
Make I dey shine ooh
Shine shine ooh
(Shine shine oh)

That is why
That is why
That is why
That is why
That is why Emmanuel
I go praise Your Name

I no know wetin You see
Make I dey wellu wellu ooh
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)

That is why
That is why
That is why
That is why
That is why
I go praise Your Name

Download Wellu Wellu By Sonnie Badu (MP3)

STREAM OR DOWNLOAD ON AMAZON APPLE BOOMPLAY

Video : Wellu Wellu By Sonnie Badu

WELLU WELLU (Official Live Video) by Sonnie Badu - Rhythms Of Afrika

Connect and Follow GospelSongsNG

FACEBOOK TWITTER TELEGRAM

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *