Skip to content
Home >> Nigerian Gospel Songs >> Tolu Songs >> Tolu – Oshe Baba [MP3 and Lyrics]

Tolu – Oshe Baba [MP3 and Lyrics]

Oshe Baba Download and Lyrics | ToluOshe Baba Tolu

Download Oshe Baba By Tolu (MP3)

GET AUDIO

Lyrics for Oshe Baba By Tolu

E don tehhh we don Dey run around
Be like say we dey for round about
Everybody think say I go low
How e Dey do me dem no know
Dem say mr Tolu kilon (what’s) pop

Wetin dey happen e Kan pause ( you just pause)
Na condition make crayfish bend oo
No be say I pause na hustle ooo

[Chorus]
Ebi Fe pa mi (almost died of hunger)
Wan she bo to pari ( they thought it was over)
Oluwa da Soro mi (God intervened)
O doju ti ota mi (disappointed my enemies)

Ebi Fe pa mi (almost died of hunger)
Wan she bo to pari ( they thought it was over)
Oluwa da Soro mi, that is why I say

Papa God eh
Baba you too much eh
All the Blessings way dey come every day
Dem don Dey come my way (my way)

Papa God eh
Baba you too much eh
All the Blessings way dey come every day
Dem don Dey come my way so I say….

Osheeeee 2x
Oshe oooo
Oshe Baba

[Verse 2]
I remember croc city days
When I Dey sing nobody dey pay
Before I enter project fame
Na only for church why dem know my name

But now na different story eh
From Sabo kaduna to las gidi eh
Dia showing me love in New York City
Dem Dey see my face for your Tv heyyyy haaa

[Chorus]
Ebi Fe pa mi (almost died of hunger)
Wan she bo to pari ( they thought it was over)
Oluwa da Soro mi (God intervened)
O doju ti ota mi (disappointed my enemies)

Ebi Fe pa mi (almost died of hunger)
Wan she bo to pari ( they thought it was over)
Oluwa da Soro mi, that is why I say

Papa God eh
Baba you too much eh
All the Blessings way dey come every day
Dem don Dey come my way (my way)

Papa God eh
Baba you too much eh
All the Blessings way dey come every day
Dem don Dey come my way so I say….

Osheeeee 2x
Oshe oooo
Oshe Baba

(Speaking)
Osheeeee 2x
Oshe oooo
Oshe Baba

Download Oshe Baba Lyrics (TEXT File)

GET LYRICS

Connect and Follow GospelSongsNG

FACEBOOK TWITTER TELEGRAM

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *