Skip to content

Moses Bliss – Nothing

Nothing Download, Stream, Video and Lyrics | Moses Bliss

Gospel Music Minister, Worship Leader, Moses Bliss releases powerful single titled “Nothing.

Moses Bliss has released songs such as Too Faithful, You I Live For, Count On Me, E No Dey Fall Hand.

Moses Bliss - Nothing

Download and Stream Nothing By Moses Bliss (MP3)

DOWNLOAD / STREAM AUDIO

Video : Nothing By Moses Bliss

Moses Bliss - Nothing (Live Ministration)

Lyrics for Nothing By Moses Bliss

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I’m here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Connect and Follow GospelSongsNG

FACEBOOK TWITTER TELEGRAM

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *