Skip to content

Michael Isaac – Jehovah Do Am Again [MP3 and Lyrics]

Jehovah Do Am Again Download and Lyrics | Michael Isaac

Download Jehovah Do Am Again By Michael Isaac

Lyrics for Jehovah Do Am Again By Michael Isaac

[Solo 1]
I asked for one, You give me two..
I never see de thing wey You no fit do..
Everyday of my, Lord I praise You…
As You dey talk, You dey do do do do..
My brother wetin big pass our God eh..
My sister wetin big pass our God eh..
My brother wetin big pass our God eh..
My sister wetin big pass our God eh..

[Chorus]
Jehovah Don do am again O (Ayi..)
He Don do am again o (Ayi..)
Jehovah Don do am again O (Ayi..)
He don do am again o (Ayi..)
My father don do am again O (Ayi..)
He Don do am again o (Ayi..)
Jehovah Don do am again O (Ayi..)
As him dey talk, he dey do do do do.
(Interlude/instrumentation)

[Chorus]
Jehovah Don do am again O (Ayi..)
He Don do am again o (Ayi..)
Jehovah Don do am again o (Ayi..)
He don do am again o (Ayi..)
My father don do am again O (Ayi..)
He Don do am again o (Ayi..)
Jehovah Don do am again O (Ayi..)
As him dey talk, he dey do do do do.

[Bridge]
Omewo ya
Jehovah Jireh Omewo ya..
Isi ikendu omewo ya..
Omeraya na oge ya a..
Omewo ya
Jehovah Jireh Omewo ya..
Isi ikendu omewo ya..
Omeraya na oge ya.

[Chorus]
Jehovah Don do am again o (Ayi..)
He Don do am again o (Ayi..)
Jehovah Don do am again o (Ayi..)
He don do am again o (Ayi..)
My father don do am again o (Ayi..)
He Don do am again o (Ayi..)
Jehovah Don do am again o (Ayi..)
As him dey talk, he dey do do do do.

[Outro]
See Dem house..
See dem cars..
Look around, God’s blessings on my side..
Omewoya (x3)
He Don do am again o.. (fades..).

Download Jehovah Do Am Again By Michael Isaac (MP3)

GET AUDIO

Connect and Follow GospelSongsNG

FACEBOOK TWITTER TELEGRAM

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *