Skip to content

Mfon Hilary – Grace [MP3, Video and Lyrics]

Grace Download, Video and Lyrics | Mfon Hilary

Nigerian Gospel Music Minister, Worship Leader, Mfon Hilary releases powerful single titled “Grace“.

Grace was produced by Canny.

Download Grace By Mfon Hilary

Lyrics for Grace By Mfon Hilary

[Intro]
Oooh i-yea yea, na grace uwoooh yea

[Verse]
I no de struggle but I de enter
I no get wings but I de fly
I no be the best but I dey win o
Wetin grace no fit do?
E don de restore me, elevate me to another level.

[Chorus](2×)
The life wey I de live na by grace,
Things wey I no deserve I get them o,
Goodness and mercy de follow me,
Na God’s grace

[Verse]
Wetin I for do without Your grace
Where I for dey without Your grace
Tears de comot for my eyes o
When I remember o
How You took away my sin, how You took away my shame, My pains, give me a new name(just like that).

[Chorus](4×)
The life wey I de live na by grace,
Things wey I no deserve I get them o,
Goodness and mercy de follow me,
Na God’s grace

[Outro]
Amazing grace I de sing o
E pick me up from the miry clay, set my foot on the rock to stay.
I was so empty, grace filled me up
My future now de bright
Na God’s grace

My future now de bright
Na God’s grace..

Download Grace By Mfon Hilary (MP3)

GET AUDIO

Connect and Follow GospelSongsNG

FACEBOOK TWITTER TELEGRAM

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *