Skip to content
Home >> Nigerian Gospel Songs >> Mercy Idegwu Songs >> Jlyricz – On High Ft. A Mose [MP3, Stream and Lyrics]

Jlyricz – On High Ft. A Mose [MP3, Stream and Lyrics]

On High Stream and Lyrics | Jlyricz Ft. A Mose

On High By Jlyricz Ft. A Mose

Lyrics for On High By Jlyricz Ft. A Mose

Lately I don dey think like crazy yeah yeah
About the things You do for me and those You do inside me Lord
If not for my Daddy o wey dey carry me
Still dey cover me, dey supply my needs
I yield my body spirit and soul Lord
Do with me as You will

If not the way that You love me
If not the grace that You shower me
Tell me wetin I for do
Tell me wetin I for do
You don bless me no be one or two and Your mercy no dey two
Ya ya ya ya ya ya ya

Hey! And I go raise raise raise Your Name on high
And I go raise raise raise Your Name on high
And I go raise raise raise Your Name on high
And I go raise raise raise Your Name on high

Your Name on high
Your Name on high

A Mose on this one eyyyy
Your Name na the strongest tower that i run into and i stay safe oh
I can’t deny the fact that it has all been by Your grace oh
Cus every day and every night
You bring peace inna me life ehh
You the come through for me like the God You are
Cus every we dey bounce up made in his image am handsome
The man You chose to save has come to give You praise yeah
Cus every we dey bounce up made in his image we handsome
Ami no ami ochedu lebawo no oh.

If not the way that You love me
If not the grace that You shower me
Tell me wetin I for do
Tell me wetin I for do
You don bless me no be one or two and Your mercy no dey two

Hey! And I go raise raise raise Your Name on high
And I go raise raise raise Your Name on high
And I go raise raise raise Your Name on high
And I go raise raise raise Your Name on high
Your Name on high
Your Name on high

My mouth is filled with praise just for You Lord
Coz everything I am na from You Lord
How You saved me from the mirey clay
And set me above all my enemies so thank You my daddy o thank You my daddy o I say thank You my daddy o thank You my daddy o yeah yeah yeah

Gba gbe Jesu mi ya to ju e wa e wa bami jo joo!
Hey! And I go raise raise raise Your Name on high
And I go raise raise raise Your Name on high
And I go raise raise raise Your Name on high
And I go raise raise raise Your Name on high
Your Name on high
Your Name on high

Hey! And I go raise raise raise Your Name on high
And I go raise raise raise Your Name on high
And I go raise raise raise Your Name on high
And I go raise raise raise Your Name on high
Your Name on high
Your Name on high

Stream : On High By Jlyricz Ft. A Mose(MP3)

STREAM AUDIO

Video Audio : High By Jlyricz Ft. A Mose

Jlyricz - On High (feat. A Mose) (Official Audio)

Connect and Follow GospelSongsNG

FACEBOOK TWITTER TELEGRAM

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *