Skip to content

Holyghostburger – E Sharp

E Sharp Download and Lyrics | Holyghostburger ft Ekobest x PndzBoi

“E SHARP” is an Afro gospel music expressing the Word of God in this genre by Holyghostburger emphasizing what the Bible told us about The Word of God is Sharper than twoedge sword.

E SHARP here is all about keeping the faith alive when it is done and yet to be done, the hope of Glory that the manifestation of the sons of God. Stay blessed forever with the song. Jesus Christ be glorified.

Holyghostbuger ft Ekobest x PndzBoi E Sharp 2 mp3 image

 

Download and Stream E Sharp By Holyghostburger (MP3)

GET AUDIO

Lyrics for E Sharp By Holyghostburger

No think too much no think wetin you dey think
No think
You know God?
Well well
You know am?
Na you dey think
Abeg forget that thing
No fear
Eh You know God na you come dey worry
No fear

E go sharp ooE go sharp ooo X2
Dont ever lose hope on Grace oo
Ego SharpE go Sharp oo X2
I still dey believe everyday go good oo
E go sharp ooE go sharp oooo X2
Don’t ever lose hope on Grace oo
Ego SharpE go Sharp oo X2

I still dey believe everyday go good oo
E Sharp
With His blood
E sharp
With His Word
E sharp
With His Name
E sharp
With the Holy Ghost
E sharp
With the blood of Jesus everything go sharp
With the name of Jesus everything go sharp
With His Word  everything go sharp
With the Holy Ghost everything go sharp
E sharp x4

With prayer everything go sharp
With fasting everythingE go sharp
With meditating everything go sharp
With the Holy Ghost everything go sharp
Don’t give up on God X8
Remain consistent in your work
Remain diligent in your work
Remain loyal in your work
Glory glory go fall on your work
E sharp X4

With prayer everything go sharp
With fasting everythingE go sharp
With meditating everything go sharp
With the Holy Ghost everything go sharp
Don’t give up on God X8

Connect and Follow GospelSongsNG

FACEBOOK TWITTER TELEGRAM

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *