Skip to content
Home >> Nigerian Gospel Songs >> D Xtreme Crew Songs >> Tim Godfrey – Hero Ft. D Xtreme Crew [MP3 and Lyrics]

Tim Godfrey – Hero Ft. D Xtreme Crew [MP3 and Lyrics]

Hero Download and Lyrics | Tim Godfrey Ft. D Xtreme CrewTim Godfrey and D Xtreme Crew

Lyrics for Hero By Tim Godfrey Ft. D Xtreme Crew

[Verse 1]
Wetin I for do, who I for call o
If e no be You, how I for run o
Papa o, na You rescue me e e e

No money for pocket
No food to eat
My shoe na so so alignment, no house to sleep
You come rescue me
That’s why You be my hero

[Chorus]
Oh na only You be my Hero
Na on only You I go follow
Why You love me so…

Even when I don loose hope
Everybody give me long rope
You come rescue me
That’s why You be my hero oh

My Hero, My Hero, My Hero oh

[Verse 2]
Na so dem dey call me mumu
Their mouth dey chop me like fufu
Dem yab, dem laugh me, reject me, eject me

Dem even say I no go school
Thank You baba u no dey look face, thank You
Baba You no get two face, na You rescue me
That’s why You be my hero.

[Chorus]
Oh na only You be my Hero
Na on only You I go follow
Why You love me so…

Even when I don loose hope
Everybody give me long rope
You come rescue me
That’s why You be my hero oh

[Bridge]
I dey lonely, only me
You come love me
Come lift me
My spirit, my soul, take control,
my heart and My love
My hero oh…oh…my hero

[Bridge]
Them go reject me, eject me, dem wound me
Dem wan kpai me, dem no know say na
Because of You i still dey o!

Refrain
Na only You be my hero
Na only You I go follow.

Why You love me so?
I neva know

Download Hero By Tim Godfrey Ft. D Xtreme Crew (MP3)

GET AUDIO

Connect and Follow GospelSongsNG

FACEBOOK TWITTER TELEGRAM

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *