Skip to content

Frank Edwards – Happiness [MP3, Video and Lyrics]

Happiness Download, Video and Lyrics | Frank EdwardsHappiness Frank Edwards

Download Happiness By Frank Edwards (MP3)

GET AUDIO

Video : Happiness By Frank Edwards

Frank Edwards - HAPPINESS #frankedwards #rocktown #gospelmusic #happiness

Lyrics for Happiness By Frank Edwards

[Intro]
Oh Na na na na na
Oh Na na na na na
Na na na na na

[Verse 1]
And me already know say happiness is key
And You already know say worry worry cannot change a thing
That’s why the Bible tell me say in every situation, say make I praise praise

Say when You see me dance
E be like say na craze
I dey dance like David
Lord I thank You for the love, the life, protection, and salvation

Pre-[Chorus]
Why You love me this o?
Tell me why You love me like this o?
Abeg leave me make I dance
Every time You see me dancing
Please I no go wait
Come dance with me

Everytime You see me smiling
I just wanna make You smile too

[Chorus]
As You dey dance
Make You carry Favour, blessings, grace, miracles
Favour o, blessings, grace, miracles
Anything wey You want
Blessings, grace, miracles

Make You carry Favour, blessings, grace, miracles
Na na na na na
Oh Na na na na na
Oh Na na na na na

[Verse 2]
When dey fire fire
My God just dey cover cover
Everything dem do e dey bounce back
Na God dey play my soundtrack

Ah! na baba God be Okaka
Na him dey make me call him my Papa
Each and everyday You make me wonder wonder
You no dey play me wayo o
Poverty go low low low
Sickness go low low low
God You love me, love me

Pre-[Chorus]
Tell me why You love me like this o
Abeg leave me make I dance
Every time You see me dancing
Please I no go wait
Come dance with me

Everytime You see me smiling
I just wanna make You smile too

[Chorus]
As You dey dance
Make You carry Favour, blessings, grace, miracles
Favour o, blessings, grace, miracles
Anything wey You want
Blessings, grace, miracles
Make You carry Favour, blessings, grace, miracles

Na na na na na
Oh Na na na na na
Oh Na na na na na

[Bridge]
Happiness is key
Worry no dey help
Everything is working
Working for Your good

Happiness is key
Worry no dey help
Everything is working
Working for Your good

Oya dance now
Like a winner man (Ehen)
Praise the Lord
Move Your body
Hallelujah

Oya dance now
Like a winner man (Ehen)
Praise the Lord
Move Your body

Abeg leave me make I dance
Shebi na the word of God be my medicine?
Na goodness and mercy na dem go dey follow me
Even if I like I go do shakara for them

From glory to glory na em be my story eh
Na na na na na na
Na na na na na na

[Chorus]
As You dey dance
Make You carry Favour, blessings, grace, miracles
Favour o, blessings, grace, miracles
Anything wey You want
Blessings, grace, miracles
Make You carry Favour, blessings, grace, miracles
Ahhh!

Download Happiness Lyrics (TEXT File)

GET LYRICS

Connect and Follow GospelSongsNG

FACEBOOK TWITTER TELEGRAM

8 thoughts on “Frank Edwards – Happiness [MP3, Video and Lyrics]”

  1. I so much love this song, if I see a way of getting to frank I will be greatful for my life will never remains the same

  2. Please what are the children saying at the background?
    I love this song(Happiness) but I don’t understand what the children are saying.

    Thank you.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *