Intro Yes o ah ah Cool Your mind No matter the matter (Same OG) It will get better Just Celebrate Verse 1 With my eye ball open wide, I look up to the sky, I breath in, breath out, chai I cross my mind I no go die. And when the stress dey press me and my mind, depressing Body dey pain me and I dey well God, I remember You no dey fail, So see my sunshine smile, i Celebrate No butter for the bread but man go chopulate na Because my life e never terminate, Baba Make Way, Make we elevate, This change era dey hot like must Evacuate, Baba God , Ahh You see the Naira rate? Na Your face i dey look oo, I get faith This recession na my progression, I Celebrate Chorus No matter wetin be watsup (Celebrate) Fire dey burn rain dey fall (Jubilate) No matter wetin dem dey talk Omo dey no fit kill my Vibe oo No matter wetin be watsup (Celebrate) Fire dey burn rain dey fall (Jubilate) No matter wetin dem dey talk Omo dey no fit kill my Vibe oo Me i go dey Celebrate (eh eh eh) Oya make we Jubilate (eh eh eh) Me i go dey Celebrate (eh eh eh) Oya make we Jubilate (eh eh eh) O ya ya ya ya ya ya Verse 2 Life, sometimes no dey look face, E fit tie You up, like Shoe lace Even the righteous falls, like seven times. But we stand up tall, for ground we no dey Lie Dem may fire bazooka To spoil our swagger The devil's a Liar. OK (The devil is a Liar) To You my brother and sister, Going tru the fire Take my words like water ok Things may not be good, as in, at all at all But no be em bad pass at all at all Wipe Your face, Stand up tall. Huh, Life na jeje, small Small Oya, Your hands up raise, Rest Your case, Life's in phases, So Celebrate I mean, Bend Your waist, No time to waste Rejoice in praises And Celebrate Chorus No matter wetin be watsup (Celebrate) Fire dey burn rain dey fall (Jubilate) No matter wetin dem dey talk Omo dey no fit kill my Vibe oo No matter wetin be watsup (Celebrate) Fire dey burn rain dey fall (Jubilate) No matter wetin dem dey talk Omo dey no fit kill my Vibe oo Me i go dey Celebrate (eh eh eh) Oya make we Jubilate (eh eh eh) Me i go dey Celebrate (eh eh eh) Oya make we Jubilate (eh eh eh) O ya ya ya ya ya ya No matter wetin be watsup (Celebrate) Fire dey burn rain dey fall (Jubilate) No matter wetin dem dey talk Omo dey no fit kill my Vibe oo No matter wetin be watsup (Celebrate) Fire dey burn rain dey fall (Jubilate) No matter wetin dem dey talk Omo dey no fit kill my Vibe oo Me i go dey Celebrate (eh eh eh) Oya make we Jubilate (eh eh eh) Me i go dey Celebrate (eh eh eh) Oya make we Jubilate (eh eh eh) O ya ya ya ya ya ya