Every prophecy dey come to pass oh The bad one You take away And the good one You make stay Baba no be me righteous pass But You choose to bless me Na Your hand I dey Baba, na Your hand I dey eh eh You don wipe away Every tear for my eye My family dem gallant Baba na Your work I see Any time wen I call You dey answer me oh I go dey follow You Dey follow You go oh You show me, show me love You no let enemies laugh at me now You show me, show me love oh, oh Na Your hand I dey Some want make I fall But Oluwa no gree dem Bad mind people, Dem dey plot for me to fail Some even waka from Naija to Benin Dem even send thunder Make e come strike me You wan fight the man, after God heart Any time when I call am E dey answer me eh Even wen I find trouble My God go still beat You That's why I love You Because You get power You show me, show me love You no let enemies laugh at me now You show me, show me love oh, oh Na Your hand I dey You show me, show me love You no let enemies laugh at me now You show me, show me love oh, oh Na Your hand I dey Every prophecy dey come to pass oh The bad one You take away And the good one You make stay Baba no be me righteous pass But You choose to bless me Na Your hand I dey Baba, Na Your hand I dey You show me, show me love You no let enemies laugh at me now You show me, show me love oh, oh Na Your hand I dey Na Your hand I dey ey If no be You, enemy for kpai me You don turn every thing around for my side Oh God, I go dey hala Your name dey Go oh You show me, show me love You no let enemies laugh at me now You show me, show me love oh, oh Na Your hand I dey