Intro Oooo, hey! Its kaydeegospel, ahhhhh, oooooo yeahh! Daddy mi, you’ve been guiding me Saving me oo, you’ve been loving me You are God you’re not a man eh, you no fit die owee See your words will come to pass ehh, you no fit lie ehyaa Na your love be my support, gimme comfort, me I no fit frustrate owee, I go prostrate aaii Na your love be my support, gimme comfort, me I no fit frustrate owee, I go prostrate aaii Chorus Say na you be my papa o, my papa oooo, my papa o, my papa o Say na you be my papa o, my papa oooo, my papa o, my papa o Verse 1 My Papa no dey use me play, before I call he answer me Wetin he promise he don am, he’ll never dribble me! When I ask am for chop o, He no dey gimme stone See as he package my life o, why I no go bugga ehh Chorus Na your love be my support, gimme comfort, me I no fit frustrate owee, I go prostrate aaii Na your love be my support, gimme comfort, me I no fit frustrate owee, I go prostrate aaii Say na you be My Papa o ( everybody sing), My Papa oooo (everybody praise), My Papa o (papa wey dey do am) My Papa o (He’s done me good o) Say na you be My Papa o( My papa dey here), My Papa oooo (I don’t care what they say) my papa o (Papa dey here), My papa o Interlude And na you wey love me first! I dey Manifest! Na your grace be my defence oo wey, No be by strength. Na your love be my support (support o), gimme comfort (comfort ooo) Me I no fit frustrate owe (na lie oo) I go prostrate aaii (I salute o) Shee na you be my papa o (Its your love o), my papa oooo (its your love) My papa ooo o (Its your love o), my papa o (its your love)... 2ce Outro Ehhhh, you’re My Father now, your love and your mercy, takes me higher! Higher higher higher high! And the the way you are God, And the way your God, you make me wonder Yes you are, yes SIR!!