Intro Oh Na na na na na Oh Na na na na na Na na na na na Verse 1 And me already know say happiness is key And You already know say worry worry cannot change a thing That’s why the Bible tell me say in every situation, say make I praise praise Say when You see me dance E be like say na craze I dey dance like David Lord I thank You for the love, the life, protection, and salvation Pre-Chorus Why You love me this o? Tell me why You love me like this o? Abeg leave me make I dance Every time You see me dancing Please I no go wait Come dance with me Everytime You see me smiling I just wanna make You smile too Chorus As You dey dance Make You carry Favour, blessings, grace, miracles Favour o, blessings, grace, miracles Anything wey You want Blessings, grace, miracles Make You carry Favour, blessings, grace, miracles Na na na na na Oh Na na na na na Oh Na na na na na Verse 2 When dey fire fire My God just dey cover cover Everything dem do e dey bounce back Na God dey play my soundtrack Ah! na baba God be Okaka Na him dey make me call him my Papa Each and everyday You make me wonder wonder You no dey play me wayo o Poverty go low low low Sickness go low low low God You love me, love me Pre-Chorus Tell me why You love me like this o Abeg leave me make I dance Every time You see me dancing Please I no go wait Come dance with me Everytime You see me smiling I just wanna make You smile too Chorus As You dey dance Make You carry Favour, blessings, grace, miracles Favour o, blessings, grace, miracles Anything wey You want Blessings, grace, miracles Make You carry Favour, blessings, grace, miracles Na na na na na Oh Na na na na na Oh Na na na na na Bridge Happiness is key Worry no dey help Everything is working Working for Your good Happiness is key Worry no dey help Everything is working Working for Your good Oya dance now Like a winner man (Ehen) Praise the Lord Move Your body Hallelujah Oya dance now Like a winner man (Ehen) Praise the Lord Move Your body Abeg leave me make I dance Shebi na the word of God be my medicine? Na goodness and mercy na dem go dey follow me Even if I like I go do shakara for them From glory to glory na em be my story eh Na na na na na na Na na na na na na Chorus As You dey dance Make You carry Favour, blessings, grace, miracles Favour o, blessings, grace, miracles Anything wey You want Blessings, grace, miracles Make You carry Favour, blessings, grace, miracles Ahhh!