Intro Ladies and gentlemen when I say God is good you say oh yes Verse 1 Look at me now my life is a testimony If you hear my story you start to give God all of the glory Thing wey Baba do for me I no fit buy with plenty money With plenty money oh plenty money iyeeh Hook God is good and I know this for sure Goodness and grace an His mercies endure Good God Factor naim make me sing this song oh Naim make me join my voice and sing am with The Max oo Chorus My God is a good God God is a good God eehn eehn My God is a good God God is a good God eehn eehn My God is a good God God is a good God eehn eehn My God is a good God God is a good God eehn eehn Verse 2 Do you know my God(2x) I serve a living God Powerful than thor Before before (Sapa) Iron my cloth All my friends go dey ask me pe Oga you no go work All you do is to write and write and not a single song From Xteemed to The Max God has always got our back Hook God is good and I know this for sure Goodness and grace an His mercies endure Good God Factor naim make me sing this song oh Naim make me join my voice and sing am with The Max oo Chorus My God is a good God God is a good God eehn eehn (4x)) Verse 3 Awa eyan Good God Awa eyan better God God is a good God He’s a nice nice God He’s a good God Oh oh nice nice God Serving a living God oh A living God oh Awa eyan better God ooh oh oh oh ah Chorus My God is a good God God is a good God eehn eehn (4x) Say Mr Soul testify oh.