Chorus Me I go dey with love o I no know about you aiii I wan know Me I go dey with love o I no know about you aiii I wan know Verse 1 Love go make you dey well, E go give you dey raba I mean beta raba wey no dey cause e pain o Love e go make you dey well e go give you d money, I mean beta money wey no dey cause e pain o Dem carry our love dem come give us moneyyyyy, now everything don scatter Dem carry our love dem come give us money eh now everything Jabaru Chorus Me I go dey with love o I no know about you aiii I wan know Me I go dey with love o I no know about you aiii I wan know I wan know I wan know I wan know I wan know Bridge If love enter your house o everything go dey well o Everybody, everyone everything go dey well o If love enter your business, everything go dey well o, People patronise everywhere boom I tell you e ai Love na him be power, love na your power, Never give up love on top money I dey tell you ai Love na your power, Love na him be power, Never give up love on top money I dey tell you aiiiii I wan knowww aiii Chorus Me I go dey with love o I no know about you aiii I wan know Me I go dey with love o I no know about you aiii I wan know I wan know Oluwa Oluwa Oluwa Oluwa is love Oluwa Oluwa Oluwa Oluwa is love Oluwa Oluwa Oluwa Oluwa is love Oluwa Aiiiii!