Pre Chorus Err, Everywhere I go I dey ball o Na too much grace I dey roll o Holy ghost in me no dey jonze o And err thing I do I no dey flop o Err Everywhere I go I dey ball o Na too much grace I dey roll o Holyghost in me no dey jonze o I get too much grace o Chorus Call me Grace baller Grace baller I知 balling in grace o call me Call me Grace baller Grace baller I知 balling in grace o call me Grace baller Grace baller I知 rolling with grace oya call me Call me Grace baller Grace baller I知 balling in grace o call me Call me Grace baller Grace baller I知 balling in grace o call me Grace baller Grace baller I知 rolling with grace oya call me Verse 1 Charlie You no say money no be problem The economy state no be problem Tete wey I give my life to Christ from that every day I致e never had a problem Ok na make u listen Grace don稚 play fair no be bleaching Make Your dreams come through stop wishing And his blessings in You will gat u blushing Ah ah I carry grace like keke Overdosed in the spirit no be shegbpe Ahhhhhhh Me I no dey wear tear tear No Jesus no swag oga gbpele Pre Chorus Err, Everywhere I go I dey ball o Na too much grace I dey roll o Holy ghost in me no dey jonze o And err thing I do I no dey flop o Err Everywhere I go I dey ball o Na too much grace I dey roll o Holyghost in me no dey jonze o I get too much grace o Chorus Call me Grace baller Grace baller I知 balling in grace o call me Call me Grace baller Grace baller I知 balling in grace o call me Grace baller Grace baller I知 rolling with grace oya call me Call me Grace baller Grace baller I知 balling in grace o call me Call me Grace baller Grace baller I知 balling in grace o call me Grace baller Grace baller I知 rolling with grace oya call me Verse 2 Charlie see my blessings come in twos Devil no dey block cus I geh my tools I gat Jesus I no fit ever lack OH MY GOD ahhn ahh is against the rules Ah fresh like this no be make up I geh grace I dey share oya link up Holy spirit himself na my back up We dey mix up we no go ever break up Ok na No be china Spirit filled inside me no be carnal I carry grace for head e no go die na I dey fly i dey go omo na cloud nine Ok na No be china Spirit filled inside me no be carnal I carry grace for head e no go die na I dey fly i dey go omo na cloud nine Pre Chorus Err, Everywhere I go I dey ball o Na too much grace I dey roll o Holy ghost in me no dey jonze o And err thing I do I no dey flop o Err Everywhere I go I dey ball o Na too much grace I dey roll o Holyghost in me no dey jonze o I get too much grace o Chorus Call me Grace baller Grace baller I知 balling in grace o call me Call me Grace baller Grace baller I知 balling in grace o call me Grace baller Grace baller I知 rolling with grace oya call me Call me Grace baller Grace baller I知 balling in grace o call me Call me Grace baller Grace baller I知 balling in grace o call me Grace baller Grace baller I知 rolling with grace oya call me