Verse 1 I can still remember Wey my life be dey for under Wey my dreams and hopes were shattered I think say I go die When all my friends dem run away I can still remember all of my sleepless nights for areas Me I can't explain Of how you brought me out of danger Na you be my defender Nobody don show me love ooh Chorus For without you I am (call) nowhere to be found (5x) No no no no no... Hallaluyah eeh ... Verse 2 Maybe me, maybe you Maybe someone by my side Could testify, how much The lord has done this mighty things for me (things for me) do doo doo do do do. I tried n" cried and tried n" cried Then I come realise , its not by power Its not by might, But by the spirit says the lord God almighty Who will reign for evermore Chorus For without you I am (call) nowhere to be found (5x) No no no no no... Hallaluyah eeh ...