Intro Sebi na me be the man wey God dey show much love. Oluwa lo seyi oh. You gast to know. Chorus Certainly I know I know I know I know. Your covenant is sure. I know I know I know. What you have done for one. I know I know I know. You can do it for all. I know I know I know. I know say na me carry grace oh. I know I know I know. I know say na me win the race oh. I know I know I know. I know say na me carry oyel oh. I know I know I know. Wetin I know you gast to know. I know I know I know. Verse 1 (Tosin Bee) I know this is my time oh. I see blessings fall in line oh. I know victory is mine oh. I see miracles and signs oh. Sebi na me be the man wey God dey show much love. I say na me be the man wey dey like to praise God. I know you know we know them know say I am blessed. Dem know we know he know I know my joy is set oh. Chorus Certainly I know I know I know I know. Your covenant is sure oh. I know I know I know. What you have done for one oh. I know I know I know. You can do it for all oh. I know I know I know. I know say na me carry grace oh. I know I know I know . I know say na me win the race oh. I know I know I know . I know say na me carry the oyel oh. I know I know I know . Wetin I know you gast to know. I know I know I know. Verse 2 (Mike Abdul) Abba my father Jesu I want to know you more. Iwo ni mo desire mo mo devil is a liar. Dem say over sabi dey worry me. I know I know I know. Won ni president is calling me. I know I know I know. I sabi Jehovah personally. The way he dey bless me loju pali. I cannot explain it lyrically lyrically or musically. I sabi Jehovah personally. The way he dey bless me loju pali. I cannot explain it lyrically lyrically. Chorus Certainly I know I know I know. Your covenant is sure oh. I know I know I know. What you have done for one oh. I know I know I know. You can do it for all oh. I know I know I know. I know say na me carry grace oh. I know I know I know. I know say na me win the race oh. I know I know I know. I know say na me carry oyel oh. I know I know I know. Wetin I know you gast to know. I know I know I know. I know say na me carry grace oh. I know I know I know. I know say na me win the race oh. I know I know I know. I know say na me carry oyel oh. I know I know I know. Wetin I know you gast to know. I know I know I know.