Intro Preye Again o Script Music eh eh Mera, They try to bring me down But I'm still standing Its Nolly, Son of the Most High Verse 1 (Preye Odede) Men may disappoint Thank God, dey no be God They want make I run comot I'm still standing Dem carry me talk But today, dem wan follow me talk Na Grace no be luck (Mera) I'm still standing (Preye Odede) Dem wan bury me Dey no know say I be seed Dem want Make I drown troway Dem want make I cry But I dey tell them Ebezina, Chukwu Nonso I'm still standing Chorus Jehovah, Nkem Madu o o You no dey judge like Man What You say You'll do Jehovah, Nkem Madu o o Na You dey make me stand I'm still standing Jehovah, Nkem Madu oh o You no dey judge like Man What You say You'll do Jehovah, Nkem Madu o o Na You dey make me stand I'm still standing (Mera) Hey, My day don break o You can say, Good Morning As You dey see me so Na Hin Grace You dey see, no dulling My way too pure o You cannot judge me Cause You no be my God You no understand What've been through I'm still standing No more falling Cause the Hand of the Lord He dey carry me up Praise the Lord eyea. (Nolly) Rapping in Igbo Chorus Jehovah, Nkem Madu o o You no dey judge like Man What You say You'll do Jehovah, Nkem Madu o o Na You dey make me stand I'm still standing (Your love I dey feel everyday) Jehovah, Nkem Madu o o You no dey judge like Man What You say You'll do oo Jehovah, Nkem Madu o o Na You dey make me stand I'm still standing (Preye Odede) People think say You go turn to your lost Private Jet, You dey fly everyday Baba God, Na Your Grace no be luck People see dem go shout Praise the Lord eyea eh eh Everyday, Everyday, Everyday Everyday, Everyday, Everyday Dey no want make You marry But today na Your day See as dem don dey spray you money eh eh You're still dancing See Dollars and Pounds Foreign currency everywhere On Your wedding day I'm still standing Everyday, Everyday Everyday, Everyday Everyday, Everyday Higher we dey go Everyday, Everyday Everyday, Everyday Everyday, Everyday Higher we dey go Everyday, Everyday Everyday, Everyday Everyday, Everyday Higher we dey go