Intro One time for the Winner Man One time for the Winner Man One time, two times... One time, One time, two times... Verse 1 Pause! One time for the Winner Man Ain't no time wey my God no be Winner Man See, You fit bring the challenges and situations but my God is bigger than See, me go dance for me maker From Nigeria down to Jamaica Forever and ever Them a talk talk but whatever When I wake up All I see is Your goodness Lord Spreads around me No matter what it is that ever comes my way I'll surely sing my sing I wanna go RABABABA Chorus When the bad man them a think say them dey do me strong thing Them no know say them a swerving, them a dulling 'Cause Baba God dey strong for my side me I fear no nothing All the things You dey do for me Baba I dey reason say You are good (You are good) You are God o (You are God o) You are good (You are good) You are God o (You are God o) You are good (You are good) You are God o (You are God o) Verse 2 Baba! See the way wey You dey do me, dey make me dey go high And the way e dey do me I want to say, Abba! Father, haaba! Dem no go understand the way You love me... Every time You lay Your hands in me I get high and I'm drunk The mighty man I have in me frees me oh my God I dey feel high eh.. Oya make You follow me follow me go simmado Ye Yesu ya komalo Once upon a time ('pun a time) See my life was in total blackness And I be like yes sir (yes sir) To the man with the darker soul But then You came around and turned my life around Now I gat a good life na na na... It was really nice to meet You (meet You. meet You. meet You) It was really nice to meet You (meet You. meet You. meet You) Chorus When the bad man them a think say them dey do me strong thing Them no know say them a swerving, them a dulling 'Cause Baba God dey strong for my side me I fear no nothing All the things You dey do for me Baba I dey reason say You are good (You are good) You are God o (You are God o) You are good (You are good) You are God o (You are God o) You are good (You are good) You are God o (You are God o) Verse 3 These days You dey blow my mind You dey make me jolly You bless me Baba eh! Now I dey getti money You no dey leave me alone Every time I call You dey pick Your phone No matter where You dey You no dey delay That's why me I say Baba mi ese Wehdon sir!!! Super father, super man yeah You're superficial my life... No be my fault oh Baba yi da na na No be my fault oh Baba yi da na na Daddy mi o, Daddy mi o, all Your blessings for me overflow Taking me higher than overdose Taking me higher than overdose Daddy mi o, Daddy mi o, all Your blessings for me overflow Taking me higher than overdose Taking me higher than overdose When dem ask me say "Na who be Your daddy" (Who's Your daddy) Me I tell them say "Na Yah be my daddy" (God is my father) Chorus When the bad man them a think say them dey do me strong thing Them no know say them a swerving, them a dulling 'Cause Baba God dey strong for my side me I fear no nothing All the things You dey do for me Baba I dey reason say You are good (You are good) You are God o (You are God o) You are good (You are good) You are God o (You are God o) You are good (You are good) You are God o (You are God o) Bridge When dem ask me say "Na who be Your daddy" (Who's Your daddy) Me I tell them say "Na Yah be my daddy" (God is my father)