You tell me say, Sometimes You win,sometimes You lose. You also said, You’re weak and don’t know what to do You no giet any money, o You no get anybody You no get anything wey dey make life feel good. Bridge Oga e be like say You no know who You be o You carry the Almighty inside of You Oga no die because You no know No need to fear Because Jesus na the Mighty God Everything belongs to our God The universe belongs to our father. Wetin You think and say is all that matters Change what You say, You will see the difference I choose to see what he sees I go say what he says. As I look into his word From Glory to Glory Bridge I am a superman I am so rich Favoured on every side Am so blessed Forward and upward is my direction No need to fear for what tomorrow brings Because Jesus na the Mighty God Everything belongs to our God The universe belongs to our father Oga e be like say You no know who You be o You carry the Almighty inside of You Oga no die because You no know No need to fear I am a superman I am so rich Favoured on every side Am so blessed Forward and upward is my direction No need to fear for what tomorrow brings Oyomi krokroko (He’s a Mighty God) Everything belongs to our God The universe belongs to our father Wetin You think and say is all that matters Change what You say, You will see the difference