E don tehhh we don Dey run around Be like say we dey for round about Everybody think say I go low How e Dey do me dem no know Dem say mr Tolu kilon (what’s) pop Wetin dey happen e Kan pause ( you just pause) Na condition make crayfish bend oo No be say I pause na hustle ooo Chorus Ebi Fe pa mi (almost died of hunger) Wan she bo to pari ( they thought it was over) Oluwa da Soro mi (God intervened) O doju ti ota mi (disappointed my enemies) Ebi Fe pa mi (almost died of hunger) Wan she bo to pari ( they thought it was over) Oluwa da Soro mi, that is why I say Papa God eh Baba you too much eh All the Blessings way dey come every day Dem don Dey come my way (my way) Papa God eh Baba you too much eh All the Blessings way dey come every day Dem don Dey come my way so I say…. Osheeeee 2x Oshe oooo Oshe Baba Verse 2 I remember croc city days When I Dey sing nobody dey pay Before I enter project fame Na only for church why dem know my name But now na different story eh From Sabo kaduna to las gidi eh Dia showing me love in New York City Dem Dey see my face for your Tv heyyyy haaa Chorus Ebi Fe pa mi (almost died of hunger) Wan she bo to pari ( they thought it was over) Oluwa da Soro mi (God intervened) O doju ti ota mi (disappointed my enemies) Ebi Fe pa mi (almost died of hunger) Wan she bo to pari ( they thought it was over) Oluwa da Soro mi, that is why I say Papa God eh Baba you too much eh All the Blessings way dey come every day Dem don Dey come my way (my way) Papa God eh Baba you too much eh All the Blessings way dey come every day Dem don Dey come my way so I say…. Osheeeee 2x Oshe oooo Oshe Baba (Speaking) Osheeeee 2x Oshe oooo Oshe Baba