Dey With Love Download and Lyrics | The Dawn
Download Dey With Love By The Dawn (MP3)
Lyrics for Dey With Love By The Dawn
[Chorus]
Me I go dey with love o
I no know about you aiii
I wan know
Me I go dey with love o
I no know about you aiii
I wan know
[Verse] 1
Love go make you dey well,
E go give you dey raba
I mean beta raba wey no dey cause e pain o
Love e go make you dey well e go give you d money,
I mean beta money wey no dey cause e pain o
Dem carry our love dem come give us moneyyyyy,
now everything don scatter
Dem carry our love dem come give us money eh now everything Jabaru
[Chorus]
Me I go dey with love o
I no know about you aiii
I wan know
Me I go dey with love o
I no know about you aiii
I wan know
I wan know
I wan know
I wan know
I wan know
[Bridge]
If love enter your house o everything go dey well o
Everybody, everyone everything go dey well o
If love enter your business,
everything go dey well o,
People patronise everywhere boom
I tell you e ai
Love na him be power,
love na your power,
Never give up love on top money
I dey tell you ai
Love na your power,
Love na him be power,
Never give up love on top money
I dey tell you aiiiii
I wan knowww aiii
[Chorus]
Me I go dey with love o
I no know about you aiii
I wan know
Me I go dey with love o
I no know about you aiii
I wan know
I wan know
Oluwa Oluwa Oluwa Oluwa is love
Oluwa Oluwa Oluwa Oluwa is love
Oluwa Oluwa Oluwa Oluwa is love
Oluwa Aiiiii!
Leave a Reply