I Don’t Know Why Download and Lyrics | Chuks Uche Ft. BMI & Chris Cornerstone
Nigerian Gospel Music Minister, Song Writer, Chuks Uche features BMI and Chris Cornerstone in single titled “I Don’t Know Why”.
Lyrics for I Don’t Know Why By Chuks Uche Ft. BMI & Chris Cornerstone
Baba You too much o
Baba You too good o
Baba You too kind
I no know wetin I do to deserve Your love
How You freely give me Your love dey make me trip
I no know where I for dey if no be Your grace
God na Your hand I dey, Baba You don change my story
All Your goodness and mercies You pour upon my life
And all Your benefits dey make me jolly
Tell me where I for dey (yepa), If no be Your love
With Your sugar sugar love Baba, I throway salute…
I don’t know why, I don’t know why
I don’t know why You love me so
I don’t know why, I don’t know why
I don’t know why You love me
(Tell Am say)
Baba You too much
Baba You too good o
Baba You too kind
(Tell Am say)
Baba You too much o
Baba You too good o
Baba You too kind
When I was at my lowest point in life
You showed up for me
‘Cos You never never never never leave
Na Your grace dey make me shine, E dey make me do shakara
Baba You too kind hey!
Wetin I do wey make You love me so?
You sent Your only son make Him die for me alone
Baba You too good
Baba You too kind o
Baba You’re so sweet
Thank You Lord for everything You’ve done for me
I’m so grateful Lord, You are so good
You turned my life around, gave me a brand new life
What a mighty God You are!
If no be You, where I for dey?
If no be You, I for don die
You love me: I don’t know why You do
Your love for me, is sweeter than the honeycomb
I don’t know why, I don’t know why
I don’t know why You love me so
I don’t know why, I don’t know why
I don’t know why You love me
(Tell Am say)
Baba You too much
Baba You too good o
Baba You too kind
(Tell Am say)
Baba You too much o
Baba You too good o
Baba You too kind
Leave a Reply