Skip to content

Same OG – Celebrate [MP3 and Lyrics]

Celebrate Download and Lyrics | Same OGUnveiled The LP Same OG

Download Celebrate By Same OG (MP3)

GET AUDIO

Lyrics for Celebrate By Same OG

[Intro]
Yes o
ah ah

Cool Your mind
No matter the matter (Same OG)
It will get better
Just Celebrate

[Verse 1]
With my eye ball open wide,
I look up to the sky,
I breath in, breath out, chai
I cross my mind I no go die.

And when the stress dey press me
and my mind, depressing
Body dey pain me and I dey well

God, I remember You no dey fail,
So see my sunshine smile, i Celebrate
No butter for the bread but man go chopulate na
Because my life e never terminate,
Baba Make Way, Make we elevate,

This change era dey hot like must Evacuate,
Baba God , Ahh
You see the Naira rate?
Na Your face i dey look oo, I get faith
This recession na my progression, I Celebrate

[Chorus]
No matter wetin be watsup (Celebrate)
Fire dey burn rain dey fall (Jubilate)
No matter wetin dem dey talk
Omo dey no fit kill my Vibe oo

No matter wetin be watsup (Celebrate)
Fire dey burn rain dey fall (Jubilate)
No matter wetin dem dey talk
Omo dey no fit kill my Vibe oo

Me i go dey Celebrate (eh eh eh)
Oya make we Jubilate (eh eh eh)
Me i go dey Celebrate (eh eh eh)
Oya make we Jubilate (eh eh eh)

O ya ya ya ya ya ya

[Verse 2]
Life, sometimes no dey look face,
E fit tie You up, like Shoe lace
Even the righteous falls, like seven times.
But we stand up tall, for ground we no dey Lie

Dem may fire bazooka
To spoil our swagger
The devil’s a Liar. OK (The devil is a Liar)
To You my brother and sister,
Going tru the fire
Take my words like water ok

Things may not be good, as in, at all at all
But no be em bad pass at all at all
Wipe Your face, Stand up tall.
Huh, Life na jeje, small Small

Oya, Your hands up raise,
Rest Your case,
Life’s in phases,
So Celebrate

I mean, Bend Your waist,
No time to waste
Rejoice in praises
And Celebrate

[Chorus]
No matter wetin be watsup (Celebrate)
Fire dey burn rain dey fall (Jubilate)
No matter wetin dem dey talk
Omo dey no fit kill my Vibe oo

No matter wetin be watsup (Celebrate)
Fire dey burn rain dey fall (Jubilate)
No matter wetin dem dey talk
Omo dey no fit kill my Vibe oo

Me i go dey Celebrate (eh eh eh)
Oya make we Jubilate (eh eh eh)
Me i go dey Celebrate (eh eh eh)
Oya make we Jubilate (eh eh eh)

O ya ya ya ya ya ya

No matter wetin be watsup (Celebrate)
Fire dey burn rain dey fall (Jubilate)
No matter wetin dem dey talk
Omo dey no fit kill my Vibe oo

No matter wetin be watsup (Celebrate)
Fire dey burn rain dey fall (Jubilate)
No matter wetin dem dey talk
Omo dey no fit kill my Vibe oo

Me i go dey Celebrate (eh eh eh)
Oya make we Jubilate (eh eh eh)
Me i go dey Celebrate (eh eh eh)
Oya make we Jubilate (eh eh eh)

O ya ya ya ya ya ya

Download Celebrate Lyrics (TEXT File)

GET LYRICS

Connect and Follow GospelSongsNG

FACEBOOK TWITTER TELEGRAM

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *