Skip to content

Paul Chisom – Baba Na You [MP3 and Lyrics]

Baba Na You Download and Lyrics | Paul Chisom

Baba Na You Paul Chisom

Lyrics for Baba Na You By Paul Chisom

[Verse 1]
Baba na You
Love gi dikwa egwu
(Your love is amazing)

When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You

Baba na You
Love gi dikwa egwu
(Your love is amazing)

When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You

[Chorus]
Because everything (Na You)
Everything I do (Na You)

Even when I wan enjoy (Na You)
Even when I cry (Na You)

When I fall yakata (Na You)
When I stand gidigba (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

[Verse 2]
Without You, I no know wetin I go fit do oh
Without You, I for be like mansion with no roof oh

Without You, I for be like bride wey no get any groom oh
Without You, I for don kpai, for don mumu oh

I can’t live can’t be without You (Without You)
I can’t sleep I can’t wake without (Without You)

Cannot live cannot be without You (Without You)
You’re the source of my strength

[Chorus]
Because everything (Na You)
Everything I do (Na You)

Even when I wan enjoy (Na You)
Even when I cry (Na You)

When I fall yakata (Na You)
When I stand gidigba (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

(Lets do it today)
Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

oh oh
oh oh oh oh oh oh
Na only You , Na Only You

oh oh
oh oh oh oh oh oh
Na only You , Na Only You

Baba na You
Love gi dikwa egwu
(Your love is amazing)

When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You

Baba na You
Love gi dikwa egwu
(Your love is amazing)

When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You

[Chorus]
Because everything (Na You)
Everything I do (Na You)

Even when I wan enjoy (Na You)
Even when I cry (Na You)

When I fall yakata (Na You)
When I stand gidigba (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Download Baba Na You By Paul Chisom

GET AUDIO

Connect and Follow GospelSongsNG

FACEBOOK TWITTER TELEGRAM

6 thoughts on “Paul Chisom – Baba Na You [MP3 and Lyrics]”

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *