Agidigba Download and Lyrics | Tim Godfrey Ft. D Xtreme Crew
Lyrics for Agidigba By Tim Godfrey Ft. D Xtreme Crew
[Verse 1]
This one na my heritage
Dis one na my culture
I go follow You, follow follow You eh
Onye dika gi, onye dika chukwu eh
Omalicha, hail am, praise am
Igwe….
Sammie dey say wellu wellu
Kefee say Kokoroko
Buchi dey say mma mma
Asu Ekiye yekilemo
Ai, chai, how I wan take explain
How I wan yarn
Wetin I wan talk again
That na why I dey try to dey want to dey
[Chorus]
Call : Otua ka Chineke anyi di eh
Response: onse : Agidigba eh eh eh
Agidigba eh
Call : Otua ka Chineke anyi di eh
Response: onse : Agidigba eh eh eh
Agidigba eh
Call : Otua ka Chineke anyi di eh
Response: onse : Agidigba eh eh eh
Agidigba eh
Chineke anyi di eh
Chineke anyi di eh
Chineke anyi di eh
Chineke anyi di eh
[Verse 2]
Ngalaba meh,lekwa ikperem n’ala
Olisa bi n’eligwe
Ogodo ya na akpu n’ala
Iwo l’Oba to ga
Ikar’aka, imaramma
Aribiti, arabata, oshimiri atata
Jehovah na u wey dey strike like a thunder
Na You wey dey cut asunder
Na You wey dey hot like fire
My provider, e no dey tire eh
If my body na so so mouth
E no go do to praise u
Dat na why I dey try to dey want to dey say
[Chorus]
Call : Otua ka Chineke anyi di eh
Response: onse : Agidigba eh eh eh
Agidigba eh
Call : Otua ka Chineke anyi di eh
Response: onse : Agidigba eh eh eh
Agidigba eh
Call : Otua ka Chineke anyi di eh
Response: onse : Agidigba eh eh eh
Agidigba eh
Chineke anyi di eh
Chineke anyi di eh
Chineke anyi di eh
Chineke anyi di eh
[Bridge]
I never see this kind of God before
He’s bigger than the biggest
Stronger than the strongest
E dey bless me more
Papa God abegi You too much eh
You too much eh eh
You too much eh eh
You too much eh eh
You too much eh eh
Dat na why I dey hail am dey say
Nga, nga, ngalaba meh
Nga, nga, ngalaba meh
Nga, nga, ngalaba meh
[Chorus]
Call : Otua ka Chineke anyi di eh
Response: onse : Agidigba eh eh eh
Agidigba eh
Call : Otua ka Chineke anyi di eh
Response: onse : Agidigba eh eh eh
Agidigba eh
Call : Otua ka Chineke anyi di eh
Response: onse : Agidigba eh eh eh
Agidigba eh
Call : Otua ka Chineke anyi di eh
Response: onse : Agidigba eh eh eh
Agidigba eh (3x)
ILOMA MACBRIGHT NGELLE says
BLESS GOD for this minister who uses music as a means of evangelism am so blessed